.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 16 September 2013

USA VISA LOTTERY FOR NIGERIANS, SUSPENDED.

US visa lottery

The United States have discontinued the famous Visa Lottery DV-2015 to Nigerians and a few other countries. It is claimed that in the last five years over 50,000 Nigerians have benefited from same, and emigrated to the USA. Other ineligible countries include Bangladesh, Brazil, Canada, China, Columbia, Dominican Republic, Ecuador, El Salvador, Haiti, India, Jamaica, Peru, Pakistan, Mexico, Philippines, South Korea, Vietnam,  United Kingdom (except Northern Ireland).

  • YAWA don GAZZZ o...Gate don close. NO ENTRY sign don block door.
  • Dem say make una siddon for una country o. D wan wey una do don reach.
  • So make awa politicians please REPAIR awa country for us, make we fit dey enjoy am.
  • Too much of anything is not good..Awa Govt. don cheat awa people too much...one day na wan day...dem go enter ROAD. It is known as REVOLUTION!!!
  • No be two heads dem get for America. We too fit get steady NEPA if we stop chopping public funds.
  • Let us GET REAL. Na so so sufa sufa awa people dey suffer for outside Nigeria sef. It takes nothing less than 10 good years before any person can say he is fully settled in any of dis countries wey we dey run go...unless you wan STEAL. And dat calls for real sacrifice. And believe me...tif no dey escape for oyinbo country o. It will only be a matter of time...your PRISON go dey await you.

No comments:

Post a Comment