.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday 14 September 2013

NIGERIAN ROADS ARE DEATH TRAPS!!!



This guy was CUT INTO TWO by a road accident on his way to Lagos, on the Lagos/Ibadan Expressway. He was apparently going for his Traditional wedding Ceremony when it happened.

  • Yeparipaaa. Mogbe o!!! JESUS CHRIST of Nazareth!!! Wettin be dis. D pain must be excruciating. 
  • Upon all we no get good Health Service. I can assure you say dat leg don GO naim be dat. Dey might as well throway am put for dustbin. If na beta country, dem for fit still attach am back, cos of d expedient Medical Response.
  • NAIJA...why now. Why we dey WASTE awa selves like dis??? Dis is a SIN!!!
  • It is possible say na DRUNK DRIVER sef naim do dis tin. Or Hit and Run sef.  
  • Sebi dem say we get ROAD SAFETY...na so so bribe dem dey chop. I have never seen dem stop anyone for over-speeding. Just as I have never seen a policeman stop anyone for Drink and Drive.
  • We need serious education. LORD HAVE MERCY.

No comments:

Post a Comment