This is Nollywood Actress, Rita Dominic. She recently celebrated her 38th Birthday, and she is SINGLE.
- Hmmm Hmmm Hmmm.....Where have you been? You no kno say WOMAN na FLOWER?
- D problem be say when una don CLIMB IROKO TREE, come down finish, una go come dey look for wan kain INNOCENT MAN to marry.
- Well ee no dey work like dat, my sister. If you fit see MAN ON THE RE-BOUND (otherwise known as 2nd Hand Man), then make you grab am FAST.
- In fact na dat wan go PAY you sef, bcos technically d guy na TOKUNBO...and you kno say Tokunbo Car no dey worry even if you enter pot-hole with am, bcos no be you go first drive am.
- If you go make mistake handle FIRST-TIMER (AYONGE) at your age...ee no go easy o. Bcos there is notin like experience.
- And to crown it all, you sef no be SOFT MEAT. All of you nollywood actresses na ORIGINAL FLIRTS...small boy LOVER no go fit handle una.
- Dis is a SMART ADVICE from BIG-BRODA.....Vikky Smart!!!
No comments:
Post a Comment