.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 22 September 2013

GHANA'S FAMOUS AUTHOR KILLED IN KENYAN FRACAS.



The popular Ghanaian author, Professor Kofi Awoonor, was one of those killed at the on-going siege of the Westgate Shopping Mall, Kenya. The terrorist Somalian Militant Group, Al Shabab, has claimed responsibility for the death of over 60 people in the mindless incident.

  • Shame on you...SOMALIA.....ugly race of human beings!!! And I mean UGLY in every perspective. Una no get Character, una no dey friendly, una also get the worst set of TEETH in the whole world. Wettin poor Kenya do una?
  • You guys are a disgrace to Africa. Una no know PEACE, and dont like peace. Na so so fight...all in d bloody name of RELIGION.
  • What a waste of our Human Resources....una don kill one of awa BEST EXPORTS!!! 
  • Mee I don kuku tok am say all dis so-called Arab/Africans wey dey call demselves Africans...make we send dem back to d Arabs where dey belong. In addition to Morocco, Tunisia, Egypt, Northern Sudan, I tink d Somalians also belong to dis miserable/disgruntled group of humans. 
  • In d whole Africa, you go see say na dis set of people dey Ruthless pass. Dem fit kill human being, and cut am to chop right there and then...dem no get conscience. Their own na to fight to finish every time without applying common-sense. And dem go tell you say dem dey worship Islam.
  • If una see wettin British Police dey see everyday for London with dis yeye Somalians wey dem take as refugees a few years back? Their children no dey go school...na so so knife crime dem dey commit. Dem no fear death o...dem be DEATH itself. In fact oyinbo don see wettin pass am.

No comments:

Post a Comment