.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 17 September 2013

REBEL GOVERNORS DEMAND THE IMPOSSIBLE!!!



One of the DEMANDS presented to President Jonathan by the IDLE and DELUDED Rebel Governors was that they should not be PROBED by EFCC!!! But THANK GOD President Jonathan has reacted. He said. 'I can't stop EFCC from probing any Nigerian'.

  • See me see Trouble o...Dis foolish 4kin Governors think dey are smart.
  • How on earth can dey come up with such a RIDICULOUS demand.
  • So na dat wan be una REAL problem? God don catch una. In fact dis is d more reason for d EFCC to check dem out, and reveal the skeletons in their cupboard.
  • DAMBOROBA SHEGE guys...una don chop sotay, una dey look for how to rub shit for d face of poor Nigerians....what a chick!!! 
  • Walahi...sometimes I cant get over d sheer audacious attitudes of d RICH and POWERFUL Nigerians. Dem no fear God o. Dey must think dey are SPECIAL GOD'S PEOPLE... just bcos dey happen to be lucky to be at d top...nawa for human VANITY.
  • If your hands are clean..wettin you dey fear EFCC for....stupid Moda4ukas.

No comments:

Post a Comment