This is the SAGAMU-IKORODU ROAD. It is supposedly a 'Trunk A' Road, but looks like an improvised Lane in the middle of a JUNGLE!!!
- Apart from the complete and utter NEGLECT by awa Government, there is the constant bickering by State Governments and Federal Government over whose responsibility it is to maintain same.
- Awa Federal government go dey threaten State Government not to touch it, even when State Governments dey ready to do d roads.
- Una don see dat kain NONSENSE before?
- At d end of the day na d poor masses dey suffer.
- D politicians dey buy JETS everyday to take fly over Nigeria. Dats why dey will keep 'dropping from the air' like flies in JESUS NAME (IJN). Bcos d tin wey dem dey do na EVIL...and God no like am.
- If you look closely at d foto, you go see d Rover 75 Moto. How man go take eem money buy moto finish, and then have to drive it through TRENCHES??? There is no VALID explanation for dis SHIT.
No comments:
Post a Comment