.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 27 September 2013

FRENCH NATIONAL KIDNAPPED BY ANSARU TERRORIST GROUP.

This image taken from a video released by the SITE Intelligence Group shows French enginner Francis Collomp, who is being held hostage by the  Nigeria-based Ansar al-Muslimeen. Photo AFP

Photos and video images have been released of the French National kidnapped by the TERRORIST GROUP, Ansaru, a break-away faction of Boko Haram. It would be recalled that he was kidnapped sometime in December, 2012, in Rimi, Katsina State. Ansaru was known to have also kidnapped British and Italian Nationals back in 2011.

  • Cheiii...poor lad. Dis guy go don sabi chop TUWO well well.....and CAMEL SUYA....see as ee grow BIA-BIA like d 4ukin Jihadists sef...and even wear their cloth (kaftan) sef.
  • Dem (Nigeria and France) don almost forget say d guy dey with dis yeye kidnappers/terrorists sef....since December?
  • O Boy...sometin dey dat Nigeria o. Na God go SAVE US.
  • We really need to ATTACK dis kidnapping CRAZE well well, otherwise what is the point calling on foreign nationals to come invest in Nigeria? When even we d people are NOT SAFE.
  • But for God's sake wettin any Oyinbo man dey go do for Northern Nigeria sef....I wouldn't even recommend it for my worst Nigerian enemy (d senators and governors/politicians). Lol.
  • Una wey dey allow una pikkins to be posted to d North in d name of stupid NYSC...na you sabi o. Bcos let us be frank...we never reach dat stage wey anyone go tok say it is OK to DIE FOR NIGERIA. If you die for Nigeria...you are ON YOUR OWN. D rest of us go dey enjoy life go (your truly)....Na case of CARRY GO.
  • Dat is REALITY. Dont blame me. I love my country, but my heart breaks to know dat my country does not love me dat much. Its a SHAME.

No comments:

Post a Comment