This Australian Artist is called Tim Patch (aka PRICKASSO). He paints with his PENIS!!!
- You dey CRAZE o....Your own don DABARU.
- If you no need your prick, why not chop it up into little pieces and feed it to d KANGAROOS?
- ARTIST my yansh. When people craze small for head oyinbo go say na ART.
- BABANLA BULL-SHIT.
- So you go dey take your prick dey put for paint, dey wipe blackboard everyday bcos you wan paint....when your mates dey take prick do beta tins wey SWEET well well. I sure say d man prick sef don NOK like tokunbo engine....ee no dey work again....KAPUT. Ee come dey DAA SI ROUGH for us.
- DICK HEAD like youuuu.
No comments:
Post a Comment