.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 10 September 2013

A 13-FEET LONG ALLIGATOR!!!

Haul: Beth Trammell and her hunting party held the record for the heaviest alligator for a couple of hours on Sunday

This 13-feet long reptile (BEAST) was caught in Mississippi, USA. It weighed a massive 741Ib.

  • Dis na korrect BUSH MEAT ke!!!
  • But I trust Oyinbo...dem go fit go 'return am to the wild'....as usual. Na only Oyinbo I dey see wey dey catch fish, return am for river??? Nawa...una don too belle-full. Come try us....nonsense!!! Fish for dat mata...I go wak am, chop eem bone sef.
  • Dis wan go feed a whole village for Naija.
  • D other day, I saw some local kids chasing one skimpy/bonny Monitor Lizard for Naija..dem say dem wan kill am chop...say na 'sweet meat'. If dem see dis wan naim be say dem go DO PARTY.

No comments:

Post a Comment