.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 10 September 2013

BIRMINGHAM COLLEGE BANS RELIGIOUS VEILS.

Controversial policy: Staff at Birmingham Metropolitan College, pictured, have said the guidelines are in place for 'security reasons'

Outrage: Imaani Ali, 17, believes the ban on veils is a breach of her freedom

The Birmingham Metropolitan College, UK, has banned the use of facial coverings/religious veils by all its students, for SECURITY REASONS!!!

  • So therefore??? It is their College, and d authorities have the prerogative to make d Laws. If you no like am make you no go school...full stop.
  • No be dis tin some Boko Haram people take cover body d other day wey dem carry AK47 and Bombs for Maiduguri? 
  • In dis days of Al Qaeda in d UK, I do not expect anything less from all school authorities.
  • And even sef person wey dey for class dey read book...how practical is it to wear dis tin???
  • Make una go start muslim schools and colleges wey even d men go dey wear am go class...abi?
  • On d other hand ..sebi Boko Haram be tok say WESTERN EDUCATION should be forbidden. Abi no be so dem tok? So wettin una dey do for Birmingham College. Abi dem dey teach Koran for there?

No comments:

Post a Comment