.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday 9 September 2013

BORNO STATE TO DEMOLISH 25 CHURCHES AND SCHOOLS!!!

*Gov Kashim Shettima

The Governor of Borno State, Alhaji Kashim Shettima, has announced the demolition of up to 25 churches and schools by sending out letters claiming he needs the lands for Housing Developments!!!

  • Real BULL-SHIT.
  • You tink say na everybody mumu like you?
  • If all Southern States wake up and decide to start demolishing Mosques, wettin go happen to Nigeria?
  • Me I don tok am say make everybody go eem own way...At dis point in time what is any reasonable  Southerner in his right mind doing in Borno in any case? A State without STRUCTURES....notin to show...and yet dem dey make guy.
  • D problem with dis mumu governor and many other so-called Rebel Governors be say dem no want make Southerner remain as president of Nigeria. It has to be a MALLAM...abi?
  • Una don CHOP BOTTLE....you never see DEMOLITION...We Southerners go DISLOCATE una when d time comes. Weda na by force people dey remain brodas and sistas, you go tell me. Na matter of time.

No comments:

Post a Comment