This is Kenya's BBA- The Chase Contestant. Of course she looks gorgeous. This is what she recently tweeted.
...'So when is Goodluck Jonathan landing? I've always had a crush on him...Lol. Nigeria. prepare for a step-mom'.
We hear that Jonathan is actually visiting Kenya this weekend!!!
- I DEY LAUGH....it is obvious dis babe no sabi Naija men. What a pity!!! (I mean dis in a good way.)
- But I for like am if to say she start her TESTING TESTING TESTING for awa own level...se you know? Bcos dat upper level na TO QUENCH o...in fact Oga no go miss dis Kenyan trip for anytin.
- Ee be like say dis Babe mama never tell am say Naija Men be FAYA BRAND ordinarily... even when you no give green light...not to tok of when you come open road yannnnn.. Dat na XMAS ke!!!
- I trust Jonah...Ee go say GOD BLESS KENYA. Na serious project ee go take dis babe do. Walahi even d Senators wey dey follow am go Kenya go try muscle in sef...no be small tin o.
- My own be say make Jonah softly do am make ee no go dey fall asleep for Conference Hall...bcos dis kain babe wey tok like dis go fit turn man to bend like CRAYFISH. Obviously d babe dey SURE of hersef...and man wey get sense must not take dat kain babe forgranted. Sebi dats why Oyinbo kuku manufacture VIAGRA....abi? Case Closed.
- D only down side be say..Mama Patience go CHOP YOU RAW if she catch dat your small yansh. Lol.
- By d way ee be like say na dis babe mama tell am say UGLY MEN sabi 4uk pass FINE BOBOS. She go make up her own mind after she don DO Jonah.
- GOODLUCK Babe!!!
No comments:
Post a Comment