This 55-year old Pakistani Airline Pilot was promptly arrested by UK Police after he was seen staggering to his aircraft, in an attempt to fly from Leeds-Bradford Airport to Islamabad, Pakistan. He had consumed three quarter of a bottle of Whisky the night before, and resumed drinking 18 hours earlier. A breath test showed he had 41 microgrammes of alcohol in 100 milliitres of breath. In the UK the limit for driving is 35, while that for flying is nine.
- See dis crazeman? You dey joke with Britiko Police?
- You no kno say dem no dey joke with 'drink driving' for UK? Not to tok of Drink-Flying.
- Naim be say you wan PAFUKA all d innocent passengers for dat flight.
- You tink say na Pakistan you dey? BOMBOCLAT MAN!!!
- Reminds me of awa Naija guys wey no dey quick to recognize say na BIG SIN to drink and drive moto for UK.
- I no blame dem sha, bcos for Naija, even Policeman go ask you for booze....OGA WETTIN YOU CARRY? ANYTIN FOR YOUR BOYS O?....If dey find booze for your car, dem fit seize am sef (if na Mopol). Those wans no go beg you.
No comments:
Post a Comment