.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday, 9 November 2013

BLOOD BATH AT ALABA INTERNATIONAL MARKET.









There was chaos on Tuesday at the Alaba International Electronics Market in Lagos, as armed robbers shot randomly at people in the market. They had attempted to rob a woman carrying a great amount of money to the bank, and got angry when they were obstructed by other market traders. The dead woman was a personal assistant to one of the top traders in the market.

  • Nawa o....SECURITY of life and Property in Nigeria???????????????? Na ZERO.
  • What a mindless WASTE OF LIVES.
  • And for Naija...na so so CASH we dey carry around...so d robbers can reasonably guess right say MONEY MUSY DEY. If na card we dey take transact business, dem for no fit dey nail us like dis.
  • Bottom line be say awa POLICE don PAFUKA finish. Ringim don chop all d money wey dem for take buy equipments, come go tanda for london dey seek asylum.
  • I even hear say d present IG dey beg Jonathan to giv dem money to build ordinary Barracks... God go punish all una past IGs. Na sickness dem go take d stolen money to cure. Mark my words.



No comments:

Post a Comment