.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 4 November 2013

FIRE GUTS GREAT NIGERIA HOUSE, LAGOS.

Great Nigeria Insurance house, Lagos Island

The old and popular Great Nigeria House, Martins Street,  Lagos Island, is on fire...as we speak.
Fire Brigade are battling to put out the fire.

  • I hope say no be sabotage.
  • Bottom line be say una no get Fire/Health & Safety Measures on Ground. Na so so sky scrapers we dey build without strict BUILDING STANDARDS.
  • And I hope say Fire Brigade get ENOUGH WATER sef..... Abi wettin I go tok?
  • Una even lucky sef say na blocks we dey take build awa houses....make you come try oyinbo houses for UK or USA make you see as faya dey faya dem one-time. Bcos na so so paper dem dey take build house...and also dem dey get GAS pipelines running thru their walls. 
  • For Naija...na GAS CYLINDER we still dey carry. Some people kitchen sef dey for backyard. 
  • Me I don tok am say JESUS CHRIST was a Nigerian!!!

No comments:

Post a Comment