Photos from Mrs Patience Jonathan's Mother's BURIAL.
- Abeg make una tell me...na cry Amaechi dey cry, abi na DANCE he dey dance?
- I trust Nollywood NFAs (no future ambition) people to be there to pay EYE-SERVICE....I hope una go get d political appointments wey una dey seek.
- Make una go ask Mofe Damijo weda d tin dey easy....instead make una face una career JEJELY.
No comments:
Post a Comment