.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 4 November 2013

POLICE DISRUPT REBEL GOVERNORS MEETING!!!





The DPO of Asokoro Police Station is seen here disrupting the Meeting of the Rebel PDP Governors in Abuja.

  • Nawa O...Jonah don carry faya put for head o....D guy don VEX...no be small. Who say na MUMU???
  • Dis guys must be confused and disoriented. Dey don't know what hit dem. Dey did not bargain for dis 'shit'. Their garri don pass d water wey dey available. Lol. Me I DEY LAUGH o!!!
  • But WHO CARES? Why must I feel sorry for dem. Sebi na d kain politics wey all of una KNOW BEST. 
  • If na dem dey for Jonnah position, dem go even do worse.
  • PIKIN WEY SAY EEM MAMA NO GO SLEEP........

No comments:

Post a Comment