.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

421,416

Blog Archive

Monday, 25 November 2013

MITCHELLE OBAMA.

'The sounds of Christmas in the Obama White House mean James Taylor, Mariah Carey and Nat King Cole,' the 49-year-old explained

Michelle Obama on Front Cover of Ladies Home Journal!!!

  • Ok...we don hear.
  • But madam, make you take style relax small o, bcos no be say you too fine sef, abi? And I sure say all dis oyinbo people go don curse you sotay for dem minds. 
  • Everywhere we turn, we dey see you.
  • You no get work again? Abi First Lady say make you no work?
  • Dem don tok say if money no Shak man, position dey shak man.

No comments:

Post a Comment