.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 17 November 2013

GIRL MAULED BY HER UNCLE'S AMERICAN BULLDOG

Zumer Ahmed, 18 months, was mauled by her uncle's American Bulldog in 2010. Her uncle Urfan Ahmed, who was banned from keeping dogs in 2011, has been convicted of keeping another dangerously out of control dog

An American bulldog, the breed which killed toddler Zumer Ahmed in April 2010

This beautiful 18 month-old baby was mauled to death by her irresponsible uncle's AMERICAN BULLDOG!!!

  • Oyinbo people...una no dey hear word.
  • Dog na WILD ANIMAL....abi una no know? Dog no be fine fine BABY.
  • Even sef dem dey chop dog well well for some KORRECT countries....(Come try Jos and Calabar).
  • Oyinbo chop belle full finish, dem go dey kiss dog. Dem go dey even sleep with dog for bed sef.
  • Which kain rubbish be dat??? Dat na original CRAZE.
  • Dats why dog dey jealous una small babies ke....abi wettin una expect.?
  • Oyinbo dey sew cloth for dog sef....CHINEKE MAYYYYY!!! Some of dem dey even 4uk dem dogs....na true.
  • See as d dog get muscles sef....Cheiiii. GOD FORBID BAD TIN!!!

No comments:

Post a Comment