.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 25 November 2013

SAUDI MAN DIVORCES WIFE FOR SMOKING!!!





A Saudi man from the Southern City of Jizan, has divorced his wife because he found a cigarette packet in her bag. She denies ownership of the cigarettes. Statistics show that 600,000 Saudi women smoke, making up a tenth of the over all smoking population of about 6 million.

  • Una no serious!!!
  • Wettin you for do if na IGBO/CANNABIS/GANJA/GBANA you see for her bag.
  • By d way all dis cover-cover religious women...hehehe...na dem dey like enjoyment pass sometimes sef. Even their men dey shak beer clean mouth...no be small tin. Abi you wan try us for Northern Nigeria???
  • So wettin we dey tok? Abeggi...go siddon. Dat man no wan do again...period.
  • Eee no like d woman again...so he don see korrect excuse to find another woman.
  • Smoke ko, smokii ni. Eem lucky say no be cocaine d woman dey sniff sef.



No comments:

Post a Comment