.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 25 November 2013

CHIEF MRS AWOLOWO CLOCKS 98 TODAY.



Wife of the late Political Sage, Chief Obafemi Awolowo clocks 98 years today. A Church Service was held at Ikenne, Remo, Ogun State, in honour of Chief Mrs Hannah Dideolu Idowu Awolowo.

  • Great Times....HAPPY BIRTHDAY to Mama.
  • Her brain still dey SHARP like Razor Blade o.
  • It is unusual for Nigerians to live dis long dis days o...na WAHALA and lack of good food dey PAFUKA us like flies. Even sef if moto accident no kill man, na robbers or kidnappers go YAMUTU man!!!
  • For UK, I hear say dem dey even beg people to QUENCH bcos dem dey live too long, and putting enormous strains on d economy and Welfare System. Na so so old people full OLD PEOPLE'S HOME. Their Health Services don begin dey de-emphasise attention on anybody above 60years old. So naim be say 'you are welcomed to die'. Nawa o....I FEAR O!!! D age of 60 must not find me in dat kain country o. Na by force to die??? God forbid bad tin. Me I wan live long like Mama AWO. lol.
  • Hehehe....dat na d difference btw planned society and UNPLANNED Society.

No comments:

Post a Comment