.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 26 November 2013

NIGERIANS SERVING JAIL TERMS IN THAILAND!!!



The Nigerian Ambassador to Thailand, Chudi Okafor, has said that one out of every five Nigerians living in Thailand is serving a jail term for drug-related offences. This means that out of the 2,000 Nigerians living in Thailand 400 are in jail.

  • Nawa o...I am not surprised.
  • Naija people tink say jail for Asia be like Amerikoko or Britikoko jail, where you go dey chop burgers and sausages for morning.
  • Walahi...if you smell jail for Asia, you go kno say there is no other HELL...ever.
  • In fact ee kuku beta make you go KIRIKIRI than Thai Jail.
  • Bottom line be say make una stop dey disgrace us....those of you dat want FAST MONEY.
  • Notin dey easy. Na small small...before ee reach your turn....and if ee no reach your turn, make you GBA KAMU. Naim be say na so God tok your own. Abi wettin you wan do?. Na my fault?

No comments:

Post a Comment