.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 28 November 2013

ASARI-DOKUBO HAS BEEN RELEASED.



The leader of the Niger Delta Peoples' Volunteer Force, and Activist, Mujihadeen Asari-Dokubo has been released this afternoon by the Gendarmes of Benin Republic. It is gathered that President Jonathan had personally intervened on his behalf. It would be recalled that a youth militant group from the Niger Delta had yesterday issued a 48-hour ultimatum, after which all hell will break loose if he was not released.

  • Na God save you BLOODY GENDARMES from poverty-striken Benin Republic.
  • Even tho I no kno wettin Asari do una...but those bastard Gerndames are known to HATE Nigerians.
  • Dats why I dey vex say awa foolish government dey ban importation of cars again/increase in tariffs...bcos it only gives room for Naijas to go to Cotonou to import cars. And wettin Naija eyes dey see for d Gendarmes hand no be small!!! Dem no get decorum, and Human Rights no dey dem dictionary.
  • Dem dey get INFERIORITY COMPLEX as soon as dem see Nigerians....useless French-Speaking 4ukers. No be beta french dem dey speak sef...na wan kain BROKEN FRENCH wey even French men no go fit understand. Me...I HATE DEM....bcos I kno say dem hate me.

No comments:

Post a Comment