.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 28 November 2013

KEMI OLUNLOYO WANTS A HUSBAND BY CHRISTMAS!!!



Hear what Senior Girl, KEMI OLUNLOYO said........



IJN (In Jesus Name) Amen.....NOW I DARE YOU NAIJA MEN, BOTH HOME AND ABROAD. THIS IS THE CHANCE YOU HAVE BEEN WAITING FOR!!!

  • Sebi una sabi chase women...abi?
  • God don catch una today...Dis wan na by force.
  • Dis na d original JE MI MA GBAGBE!!!
  • But mind you...dis woman is not for d FAINT-HEARTED MAN. So if you kno say you be SPIROGYRA wey no get spine for back, make you no try am o....unless you wan sign your DEATH WARRANT. (no be for my mouth you hear am o).
  • Suffice to say...YOU ARE ON YOUR OWN o.
  • Oya...Countdown don start o....GBAGANNNNN.

No comments:

Post a Comment