The Unired States Government has formally declared the dreaded Boko-Haram, and Ansaru Terrorists Sects as TERRORISTS. This came as a welcome news to the Nigerian Government, who say it will help to strengthen the proscription of the killer groups.
- Una don come o...with una EMPTY TALK.
- So if USA no designate dem as terrorists, we no go kno say dem be terrorists?
- Which wan concern USA...sebi na for awa door step faya dey burn.
- Abi una just dey kno say those idiots be MODA4UKIN TERRORISTS???
- Se na when dem kill d whole Nigeria finish una go WAKE UP.....nonsense politicians.
No comments:
Post a Comment