.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 25 November 2013

HOUSE OF REPRESENTATIVE MEMBER DIES WHILE HAVING SEX!!!



NAIJABLAG has received unconfirmed reports that this House of Representative Member for Ilaje Ese Odo, Ondo State, Hon. Raphael Oloye Nomiye, died while having sex with his female Banker!!! The incident happened at his Gwarinpa Residence in Abuja, and he was aged 50.

  • Dis wan na ROFOROFO of d century.
  • Anybody wey get HIGH BLOOD PRESSURE, go dey do 4uk 4uk anyhow....walahi na your life you dey take play. If you kno say you get high blood pressure...na SLOW MOTION you go dey do....Missionary style. No be say you go go dey try wan kain yeye DOGGY STYLE like dat. Like say you wan win gold medal.
  • D tin must have sweet d guy too muchhhhh...ee get as ee be (sebi una understand)...when you don target d babe for long time...kai you head go don scatter finish!!! 
  • Dis wan na lesson for una...d food wey go still enter your belle, ee no good make throat dey water too much for am.
  • RIP to d poor guy. What an ENJOYMENT way to quench. At least no be kidnappers kill am.
  • Dat poor woman don see WHIINNN. Wettin Police go take eem eye see, no be small tin.
  • All dis girls wey dey like to 4uk poor old (and I mean RICH) chaps for MONEY...make una dey ask to see their MEDICAL CLEARANCE from Doctor before una open legs for dem o!!!
  • I wish all awa governors and senator could follow dis guy foot-step!!!
  • 4UK 4UK people.

No comments:

Post a Comment