.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Saturday, 9 November 2013

GHANA SACKS MINISTER FOR INTENDED CORRUPTION.



This Ghanaian Deputy Minister of Communications, Victoria Hammah, was sacked after secret recordings revealed her saying she will not quit politics until she has made her millions in Ghanaian currency ($1 million).

  • Dat is what you get when dey get there thru bottom power, or family links!!!
  • Her name is Hammah. So she wan HAMMER Ghana. Lol.
  • I believe she must have taken TUITION in Nigeria...from awa Politicians.
  • She obviously took lessons from awa Aviation Minister.
  • Me I don tok am say women dey more dangerous when it comes to CORRUPTION, so all dis noise wey dem dey make say make govt give women more positions in politics...Na as to finally NAIL us men folks dem dey look for....walahi.
  • Make JONAH open eem eyes well well o.
  • Na only married men go sabi d tin wey I dey tok oooo.
  • You single men...una no get problem...make una dey jolificate. When you REACH THERE una go kno.
  • WHO NO KNOW GO KNOW.

No comments:

Post a Comment