The World Bank, through its Country Representative, Marie-Nelly, claim that about 100 million Nigerians live in destitution, or abject poverty. The President of Nigeria, Goodluck Jonathan DISAGREES!!!
- BIG MAN JONAH....So na u sabi statistics pass world bank...abi?
- Make una dey deceive una sef there.
- Bcos you dey ASO ROCK dey chop imported food, you tink say na so other Nigerians dey enjoy?
- God go punish una. And may d blood of the dead Nigerians (from hunger, crimes and moto-accidents) haunt your generations to come...AMEN.
- Tif-Tif Politicians...what does it take to improve the lots of Nigerians??? Very little, bcos we have the GOD-GIVEN RESOURCES. Nigerians are not asking for too much...only BASIC things.
- Some countries get only Tourism, and no OYEL, and yet dem dey prosper pass us.
- NEVER HAVE SO FEW OWED SO MUCH TO SO MANY....only in Nigeria.
No comments:
Post a Comment