.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 18 November 2013

MODERN CHILDREN ARE IN DANGER OF WEAK HAND-MUSCLES!!!



A United States Occupational Therapist has warned that children who spend more time on the iPad and Smartphones could be in danger of long-term damage to their hands and fingers. This is because they are simply not building up the muscles needed for writing, therefore creating MOTOR DELAYS and decreased muscles strength in their limbs.

  • AYUAAAA....una wey dey craze bcos of dis yeye gadgets.
  • I kno some parents wey dey buy EXPENSIVE NONSENSE for children wey for dey hold pencil and chalk.
  • In awa days na fountain pen we dey use, plus INK WELL sef.
  • If to say na only hand-muscles sef, ee for good. What about prick-muscles nko??? God forbid bad tin o...amen.
  • I bet you sef say in another 20 years, children no go fit fertilize women again...WHY ...bcos all dis radiation from dis JAPAJANTIS tins go don ERODE their SPAMITO (sperm cells). Make una go write am down.
  • Instead make dem dey use blackboard and chalk. Lol.



No comments:

Post a Comment