This snake was found in a San Antonio, Texas, Starbucks toilet by a customer. It was clinging to the edge of the toilet bowl, but soon disappeared into the toilet before it could be caught. It is said to be a Texas Rat Snake, and not poisonous!!!
- Nawa o....not poisonous ke!!! Dat no mean say ee no fit bite man blokooos o.
- My people...make una dey watch out dis days o...especially for public toilets. Dis is getting too common now.
- Problem be say Oyinbo people dey like to keep snakes as pets, and when d tin don grow out of hand dem go dey look for how to dispose of it without too much trouble.
- I sure say if my Naija people from Langtan, Plateau State see dis wan...dem go rush am ONE TIME....even tho na small snake-snack, bcos na small wan.
No comments:
Post a Comment