.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Friday 6 September 2013

IS THIS THE BEST OF LESOTHO???



I came across this caption of Miss Lesotho....or rather, BABY LESOTHO.
 Is this a JOKE?
  • Come oooo. Una no get BABES for dat country?
  • Can't help remembering those innocent village girls we saw in the late 60s along the rugged/winding Ore/Benin  Road...taking their early morning 'Dip' in the mucky/smelly rivers beneath the fragile Bridges of dem days....frantically waving to passing vehicles without any worries in the world!!!
  • I thought dis was supposed to be a MISS WORLD contest???
  • LESOTHOOOOO...where have you been? Una no try at all, at alllllll. Ah ah...wettin?
  • See d girl belle sef? Nawa O.
  • Ee be like say na everytin God take cheat una. I hear say una country no big pass awa  Lagos...and yet una no come get beta babes on top. Dat wan na BAD CASE ke!!!
  • Na dis kain babe dey hold hibiscus flower to take foto. Lol.
  • Even sef dat your wig...na d type dem dey sell for MAFOLUKU, for near Mushin Market. In fact...I don vex.

No comments:

Post a Comment