.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 3 September 2013

EATING DIRTY!!!

During hygiene inspections by the Food Standards Agency, mouse droppings were found in a London branch of Domino's Pizza, out of date food was said to be discovered at Chicken Cottage in Aylesbury and Papa Johns in Maidenhead was unclean

Culled from Daily Mail.
A recent hygiene investigation of restaurants and fast foods in the UK, by the Foods Standards Agency, revealed that there were MOUSE DROPPINGS in a London Branch of Domino's Pizza. OUT OF DATE food was discovered at Chicken Cottage in Aylesbury, while Papa Jones in Maidenhead was terribly UNCLEAN!!!

  • I am not surprised. Some of dem no beta pass local ISALE EKO bukas for Naija.
  • As a matter of fact dis people will continue to make their money even if dey sell us HUMAN SHIT, bcos too many people are simply addicted to dem.
  • Sometimes sef you go see d workers on their counter, and then lose your appetite...straight away!!!
  • No doubts STANDARDS HAVE FALLEN IN THE UK!!!
  • But sha o...dis wan na notin compared to Naija ke. Sebi almost all awa ewa/beans and garri wey some market women dey bring come market dey get 'Rat Shit'. Abi una no knowwww? Is it bcos we no dey see am with KOROKORO eyes??? If you kno as dem dey store their produce, you no go chop am!!! At times na for under bed, wey rat dey do party on top sef. Dem go chop, and shit put well well. Naim oyinbo dey call MOUSE DROPPINGS!!! Kai....dat wan na normal normal  ingredient ke.

No comments:

Post a Comment