.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 3 September 2013

OH YES...IT HAPPENED!!!



It appears Dino Melaye, former House of Reps Member/Civil Rights Activist, has finally remembered that IT actually HAPPENED!!! We hear he has accepted the previously disputed pregnancy of  Actress Bisi Ibidapo-Obe. When she put to bed six months ago (baby girl) she announced that Melaye was the man who DUNNIT....but Melaye kicked against it and said he AIN'T DUNNIT, as he seemed to have had sudden 'amnesia'!!! But now we hear he has recovered. Happy end to the story....HURRAY.

  • You dis BAD BOYS...when una dey do d tin (FAYA/CHOKI-CHOKI) una go forget say una get MADAM for house.
  • When yawa don GASSS una go come dey suffer from AMNESIA.
  • Well I congratulate Bisi for having a FADA to your baby girl.
  • How for do now...MELAYE? Naim be say you go dole out money for diaper and baby milik ke. NICE WAN.
  • And by d way...when is d belated IKOMO/naming ceremony? Me I wan come chop OWAMBE!!! I don go starch my AGBADA...and I trust Bisi to scatter ground with GULDER unlimited.
  • Sometime sef na you d baby resemble...even pass eem mama. So wuside you wan run go??? Abegiii make you CHILLAX. Na God's gift....FAYA ON BRODA!!! Dat na even good excuse to see Bisi...in case you choose to FAYA ON...abi wettin I go tok? Bad Boyyyyy!!!

No comments:

Post a Comment