DIS IS A 'MUST SEE'!!!
- Abeg make una go hide una female pikins from d likes of YERIMA, and awa MUMU Professor.
- I wonder how d guy get him professorship sef....real BUSH MAN.
- STELLA...you be beta girl ojare.
- As for Yerima...he was like ICE WATER...shows d guy na sadist....used to causing HARM, and remaining COOL and CALM.
- D tin fear me O, my people.
- God TRY O....to tink na HIM create dis people wey I see for dis FILM SHOW!!! Nawa O.
No comments:
Post a Comment