.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday 8 September 2013

JAMES BROWN (SAY IT LOUD, I'M BLACK AND PROUD).


Please ENJOY this James Brown Classic!!! (Bless him)

  • If you be BLACKMAN or WOMAN wey never hear am before, then you no sabi as the JOURNEY be.
  • D time wey James Brown come Nigeria in d 70s, come sing dis song...dat time I be small school boy. Na d dance steps dey make us freak, but as boy come grow into man, naim I come understand d meaning....say na real BLACK MAN SLOGAN.
  • No wonder dat time..even market women for Naija were singing d song...'SAY IT LOUD'...Im black and proud.
  • RIP Mr. JB...the GODFATHER of SOUL MUSIC....may your SOUL rest in peace. You do well Sir.

No comments:

Post a Comment