.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Monday, 2 September 2013

KEMA CHIKWE AGAIN!!!



Kema Chikwe, a former Minister of Aviation, and Nigeria's Ambassador to Ireland, has been 'elected' the National Women Leader for PDP!!!

  • Nigeria is very sick, courtesy of dis yeye PDP.
  • Is dis woman the only woman in PDP? Are there no other younger/progressive women in PDP?
  • Which 'Women' is she leading? When you people are not allowing the rest to see the LIGHT OF DAY???
  • You guys are CLOWNS....Una just dey use una CONNECTION/RELATIONSHIP with Jonah to corner positions at d expense of Nigeria's progress.
  • What is so spectacular about her roles in d past? What has she done dat is DIFFERENT, or dat we can write home about? After una don make am Ambassador...a role dat should have been taken by awa young and professional CAREER DIPLOMATS!!! How she go fit run d two together???
  • Well...HISTORY and POSTERITY go judge una. Una just dey mess up future generations. 
  • See d UK...na so so young guys and gals full their political parties...making progress. D older guys sit behind and advise dem...but una own be say una wan DIE for positions. 
  • Wettin people like TUKUR and OBJ...(and dat senile geriatric dey call Ango Abdulahi for dem Boko-Nonsense region) dey do for Political Party?
  •  And then see d lines for dis MAMA neck...each one represents 20 or so years. Times dat by 4....NAWA. I taya!!! As a matter of fact, what QUALITY TIME does dis mama have for her immediate family? Yesterday na Minister, Today na Ambassador, and tomorrow na Women Leader...no wonder dem dey produce people like d PANT BOMBER for Naija. 

No comments:

Post a Comment