.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 4 September 2013

NIGERIAN COMEDIAN, 'I GO DIE', PLAYS THE WRONG STROKE!!!



At first it looks like a GOLF GAME. But on closer look the stroke seems of a TENNIS GAME....or better still, a NO STROKE!!!

  • Mr I go die...which wan you dey sef. Is dis one of your plenty JOKES???
  • I be tink say you be dey tish your pikin how to dance PALONGO, until I sighted d golf bag behind you.
  • You tink say ee easy??? Please stick to your COMEDY, and forget wettin dem dey call GOLF.
  • Se na bcos dem tell you say na RICH MEN dey play d GAME??? Na true say money dey SHAK you o, but MY GUY...dem no dey play golf for dat kain place wey you stand so...abi no be FENCE I dey see behind you so?.
  • Even sef...ee be like say HEALTH and SAFETY issue go enter dis wahala, bcos dat pikin wey dey for  FIRING LINE so. If na for UK or USA... RSPC dem for arrest you.
  • OK...I kno wettin happen. You just buy d tin to take pose for camera. In dat case you are in order. IT IS ALLOWED. Please Carry On, ma broda.
  • But no let me see you for any Golf Range ooooo. Na police I go take arrest you...bcos you dey spoil d game for us, as you hold Golf Club like HAMMER so. Lol.

No comments:

Post a Comment