This rare fish known as Pacu, of Brazilian origin, was caught in River Seine, Paris, by a Fisherman. It is nicknamed 'Nutcracker' because it specializes in chewing up testicles of male swimmers. It swims under them, and takes a nibble, and sometimes swallows it whole!!! The Paco can weigh as much as 25 kilos. It is said to be technically vegetarian, but attracted to the MALE GENITALIA for some unknown reason.
- YEPARIPA...I don die o...see as I sit down, tight my legs together.
- D tin fear me oooo...see eem mouth sef...those teeth be like chisel!!!
- If dis kain tin handle person WORKSHOP/PRICK/BLOKOSSS...naim be say life don DABARU for dat person be dat. Next tin na to commit suicide ke...abi wettin you go say your own business be for MOTHER EARTH after dat?
- Naim be say you go be OKOBO/ON-LOOKER ke...bcos of one stupid fish. Fish wey na me for dey chop. Which kain insult be dat.
- Abeg o Chineke God...make dis type no take mistake enter awa rivers for Naija o....d tin go chop BLACK PRICK taya. All those village kids wey no dey wear pata/pant/putu/dross to swim for river???
- I no fit LAUGH. Oro buruku pelu erin.
- I get one fine idea...make we gather all those yeye sharia senators for naija wey dey vote for CHILD/UNDER AGE MARRIAGE (especially dat former Zamfara Governor), put all of dem inside wan dirty swimming pool like dat...and den we go introduce about half a dozen of dis fish to dem. HOW ABOUT DAT???
No comments:
Post a Comment