These reckless Football Fans were caught on camera POKING AWAY in the middle of an empty Stadium in Copenhagen (Brondby Grounds).
- See as dis people naked like BANANA!!! Shuooo. Na fight? Dis na d original RUGBY TACKLE ke. I no fit laugh. D tin catch d man well well...no be small.
- Una own don KOLO finish...patapata!!!. I be tink say dat country dey cold? OK....na Summer time. NO WONDER!!!
- Dem tok say suicide rate high for dat una side, but I no kno say Pokisss rate dey high too.
- If na so, then why una come de commit suicide now??? Abi na too much 4uk dey kill una? I just dey ask, bcos we, we never reach dat level for awa own country. Lol.
- Cheiiii...ee get as ee be o. If dis wan no be CRAZE, then wettin be CRAZE?
- Fellow Nigerians...make una dey take style dey check on una relations wey dey for Copenhagen o...before dem catch dis kain SICKNESS.
- True to God.
No comments:
Post a Comment