The Kwara State APC (All Progressives Congress) Governorship candidate, Barrister Dele Belgore (SAN), has said he is staying-put. He has warned the defecting PDP Rebels that his group will not surrender their political future for 'intruders'. In other words, the governorship position is not for bargain!!!
- I no blame you ma friend....You be your fadas son.
- How d hell should you step aside for some POLITICAL PROSTITUTES who defected from their party to yours.
- What happens to all d good work you put into your political career.
- Me I don tok am before say dis REBEL GOVERNORS...dem sufa head just dey start. Sebi dem wan be OGA at all cost.
- Naim Yoruba dey call...OLOGBON DI ORI EJA MU (wise man wey hold fish for head). We go see who be MUMU.
- Those idiots are used to ruling from d top. Dem no kno as people dey PAY THEIR DUES....no no no...Dat wan no dey their dictionary.
- Good man DELE....make you no gree dem!!! I trust you sha. You get your own mind...u no be idiot like d rest of those APC mumus wey dey look for REJECTS (OKRIKA POLITICIANS) to beef up their Party.
No comments:
Post a Comment