.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Sunday, 22 December 2013

THE REAL MAKE-OVER!!!



SPOT THE DIFFERENCE!!!

  • Kai...dis Naija Babes. Dem just dey deceive men.
  • Dis na d evil of MAKE-UP o.
  • Dem don confuse una finish...those of una wey like SKIRTS well well.
  • Na when you wake up d next morning beside her, you go come face-to-face with your WORST NIGHTMARE.
  • Anyway notin spoil sha...One man food na another man poison.
  • But make we tok true...dat babe for right hand side go fit PULL ATTENTION o. lol.
  • Na dis kain tin go good for awa politicians, senators, and governors for Nigeria.
  • D wan for left na typical KUDIRATU or MORIAMO, while d wan for right na MARIAM....abi Mary (choose one).

No comments:

Post a Comment