.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 11 December 2013

POLICE ARREST FORMER GULF BANK DIRECTOR FOR FRAUD.



Police Special Fraud Unit (SFU) have arrested Prince Adekunle Adeyeba Johnson, a former Director of Gulf Bank PLC for allegedly defrauding the Bank of N2,5billion. He was a major share-holder and director, and had used Companies belonging to him to scoop out funds from the Bank, to the extent that they were not disclosed to the Board of Directors.

  • Na so....wettin happen to Wale Babalakin?
  • Wettin happen to Cecilia Ibru?
  • Wettin happen to even Saraki...una ex-governor?
  • Una dey craze for dat country...na person wey MUMU una dey fit catch.
  • Dis worn-out man wey I dey see so...believe me, una no fit collect any shi-shi from am. Look eem face as tho he needs money himself. Mark my words...na una go feed am for Cell sef. D man don see ROUGH WEATHER....ee too mushhhh!!!
  • In other words, even if he chop dat money before before...d tin don GROW WINGS....abi una no kno say money na spirit??? Where have you been??? Na now una dey tok about Gulf Bank? Dat na ANCIENT story ke!!!


No comments:

Post a Comment