Believe it or not!!! The chicken you see in this photos is a British Celebrity. The owner came home and found that her Chicken (PET) had disappeared from her garden. It had been chased away by a cat. She was very distressed, and called the Police. Police came, and spent 72 HOURS with 'concerned neighbours', looking for the poor chicken. It was later found sitting on a car down the road!!!
- OOhhh GOD??? Which kain life be dis? Ennn.
- So na ordinary chicken Oyinbo Police spend 72hours dey look for?
- Kaiiii. i don die finish (finito). When human being never see dat kain petting or attention for awa side.
- STUPID CHICKEN wey dem for take make korrect PEPPER SOUP.
- Walahi...I dare dat chicken to enter my garden. I bet you ee go follow my Turkey enter oven for Xmas GRUBBITO.
- Babanla Nonsense. Chicken ko, Shikini ni. Agric for dat mata. Dat wan na korrect meat now!!!
- Me I don tok am say we and oyinbo no be same.
- I wish awa IG of Police in Naija could see dis 'BULL-SHIT' of a caption.
- It reminds me of wan Wild Life Consevatory for Lekki wey some people jump fence go catch the Antelope wey dey there, take make bush-meat pepper soup chop.
- O boy hunger na BAD TIN o!!!
No comments:
Post a Comment