.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 24 December 2013

BRITAIN UNDER FLOOD!!!





Swans in Worcester

Most Counties in the UK were last night battered by gale winds, and continuous rainfall, causing enormous flood by day-break. The South of England was particularly affected, and the storm has been said to move up North towards Scotland.

  • Nawa o...Ee get as d tin come be.
  • No be say d rain even heavy too much sef, but by morning time people fences don commot. Even flood don full road, with fallen trees.
  • D tin make me realize say we dey try for Africa. Bcos d kain rainfall wey cause dis wahala is nothing compared to d TORRENTIAL ones we dey see for awa countries for Africa.
  • Oyinbo come dey confuse bcos dem no dey used to heavy rain. Come see as dem dey panick. Some dey park dem moto bcos dem see small flood for road. Make dem come try Lagos. Abi na Onitsha dem wan come??? What a joke!!! Na so me I just dey drive enter water dey come out like JAMES BOND o. Wettin SHELE?
  • Dem no kno say for awa side rain dey fit fall for good TWO DAYS...non stop.
  • I am sure JESUS CHRIST was an African...otherwise awa continent for don dey under water by now.

No comments:

Post a Comment