This 23-year old jealous boyfriend was jailed for life by a Nottingham Crown Court, UK, for stabbing his 30-year old girlfriend 83 times with four different knives after wrongfully accusing her of having an affair!!!
- Dis na pure ANIMAL.
- Dem go put am where he belongs. D tin wey dey pain me pass be say, he go dey UK prison dey chop beta food, dey watch TV sef. Dey even tok of HUMAN RIGHTS sef, when he no be human being.
- Dem for bring am come awa KIRIKIRI make dem come sho am pepper. Sotay when hunger waya am, he go dey kill mosquito dey chop for wall....walahi.
No comments:
Post a Comment