.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Wednesday, 4 December 2013

SHOE THIEF JAILED IN ABUJA!!!



 

A 28-year old man, Isah Abdullahi,  who was arrested for stealing seven pairs of shoes at an Abuja Mosque has been jailed for 4 months by an Abuja Court. The man who came from Zaria to 'MAKE A LIVING' in Abuja was sentenced with hard labour, and no option of Fine. The Presiding Officer said Abdullahi is HEARTLESS for stealing from a mosque.

  • O boy o...dis na Naija ROBIN HOOD ke....dey steal from d rich for the poor!!!
  • Abi ee go sell d shoes sef.
  • Even tho we no condone theft, I no blame d guy...when he no see food to chop.
  • D guy just target d BIG MEN wey dey chop eem money (awa money) for government, come dey pretend to pray to Allah for forgiveness. 
  • Dis wan can be seen as punishment from Allah for d BIG MEN....chikena.
  • God no vex....after all eem money dey for inside those shoes. And I hope dey were expensive shoes like SNAKE SKIN.

No comments:

Post a Comment