.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday, 3 December 2013

BRAIN-INJURED TARABA STATE GOVERNOR GULPS SCARCE RESOURCES!!!







News has reached NAIJABLAB that the extended and never-ending medical treatment of the brain-injured Taraba State Governor, Dambaba Suntai, has gulped too much resources from the already impoverished State. This could be as much as half a billion Naira in State funds. It would be recalled that the ailing Governor was a victim of an Air Crash while piloting his personal Air Craft, after which he was rushed to Germany, and later to the John Hopkins Hospital in Maryland, USA. His final stay was at a Trauma Patients Unit at Staten Island, New York.

  • Dis is where you see my people in action...chopping in d name of STATE BUSINESS.
  • Apart from d expensive medical bills, Na people wey surround am go chop pass sef....afterall wettin d man sabi. When confusion reach ground, WOOROOWOOROO go enter.
  • And den d wife sef go chop eem own as First Lady concern.
  • Bottom line be say Yoruba people say...AYO NIN PANIYAN ( too much merry merry/joli joli dey fit kill person). When Governor chop belle full finish come dey FLY eem own plane by himsef, when your people no fit see road to drive ordinary KABUKABU sef.
  • Naim be say GOD DEY kampe for where He dey.
  • Na dat poor Taraba State I sorry for...una no kuku get SHIT FOR YANSH (money) before. Una come see d wan wey pass una.
  • Dat is Nigeria 4u.



No comments:

Post a Comment