.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 3 December 2013

JONATHAN JETS OFF TO FRANCE!!!





President Goodluck Jonathan of Nigeria jets out to France tonight, via Germany. He is attending a Paris Summit on Peace and Security in Africa which will be attended by 50 other Leaders. Jonathan shall be accompanied by the First Lady, Dame Patience Jonathan, his numerous Ministers, and his National Security Adviser.

  • Okay... we don hear.
  • When una reach there, make una GO ASHOPPING, and drink TEA and COFFEE well well. Una no kuku dey understand wettin Oyinbo dey tok. Na so so to dey nod una head and laugh stupidly we go see....until una put hand for paper sign wettin una no understand. (trust oyinbo).
  • After all d tin wey una dey go there go do no kuku concern una. Sebi Naija people na MUMU...abi?
  • Upon all d wans wey una attend before, wettin una fit do with awa security problems? No be Boko-Nonsense people dey FAYA and HAMA una everyday?
  • And by d way wettin dat GADAGBA First Lady dey go do there? Shouldn't she be attending a SLIMMING/HEALTH FARM instead of going to chop ORISHIRISHI for Paris???
  • Okay o...Good luck to you, Mr. Jonathan.

No comments:

Post a Comment