.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Thursday, 12 December 2013

TWO REBELS WITH A CAUSE!!!



There is an old-saying......OLD AGE IS NO RESTRAINER OF RASCALITY!!!

  • But of course, there are other ways old age dey fit HAMMA body.
  • I sure say if dem cover dat face on d right, some of you skirt-chasers go fit take mistake GRAB dat BOBBII . Lol.
  • Hehehe....I no fit laugh!!! Ee no easy. 
  • Up Daddyyyy...D guy na my korrect papa o. (Bcos me too, I no be SOFT MEAT).
  • Abi una wan try meeee!!!
  • Una wey dey tink say Baba no good...If u meet am ONE-on-ONE, d guy na nice person. D fact is dat he always says his mind....which is not a sin. At least you know where he is coming from. We need more people like dat...not KURUKERE people like IBB.
  • Dont forget...Mandela was like dat...dats why Oyinbo people no like am befor before. It is a sign of GREATNESS.

No comments:

Post a Comment