.adslot { border:2px solid aliceBlue; margin:2px; }

Total Pageviews

Blog Archive

Tuesday 3 December 2013

GOVERNORS ON POLITICAL SUICIDE!!!

G-5

These are the SHAMEFUL faces of the PDP Rebel G5 Governors that defected to APC, mostly for their own SELFISH ends!!!.

  • Una no dey shame? It only goes to show you are not there for your people.
  • How many of you got the mandates of your people to DEFECT?
  • Atiku should have advised you novices...he has done it too many times in d past, so he knows dat dis na YAMUTU for una. Atiku change Party sotay, ee come be like say na PANT ee dey change.
  • U will notice dat Niger State Governor no join una, despite d fact dat na eem get mouth pass...d guy don take eem tongue count eem teeth. (SENSE-MAN). D guy-man don take eem OPOLO EYES see d future, say na calamity await una.
  • And Sule Lamido of Jigawa take style soft-pedal bcos eem kno say dem (PDP Government) go smoke eem mallam arse bcos of d pending MONEY LAUNDERING charges against his tif-tif sons.
  • My people, se una see say we no get politicians...Na POLITICAL PARASITES we get....poor Nigerians. I weep with you. 
  • Dis are 4ukin human beings without conscience. Some of dis BASTARDS are richer than some smaller African countries put together.

No comments:

Post a Comment